pcm
1I wish sey yu bi my broda, wey suck my mama breast. Den I for fit kiss yu, even if pesin dey look us and nobody go tok anytin.
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.