Psalms 131pcm

1My God, my heart nor dey proud; my eyes nor dey look anyhow. I nor dey worry mysef with matter wey too heavy for mi to bear.

2Instead, I dey kwayet and dey silent like pikin wey nor dey kry for breast milk again. Yes, I kwayet like pikin wey en mama karry.

3So Israel pipol, make una put una hope for God hand, both naw and forever more!

© 2019, Wycliffe Bible Translators, Inc. in cooperation with The Nigerian Pidgin Translation Committee

Choose Translation

Switch translation for Psalms 131.

Reading Settings

Paragraph viewDisplay verses as flowing paragraphs instead of individual lines
Show verse numbersDisplay verse numbers inline
Red letterHighlight the words of Christ in red

Sign in to save your reading preferences across sessions.