Psalms 117pcm

1Make all di nashons praiz God. Make all di pipol for di eart praiz am.

2Bikos E love us with di love wey nor dey fail and God goodness dey last forever. So make una praiz God!

© 2019, Wycliffe Bible Translators, Inc. in cooperation with The Nigerian Pidgin Translation Committee

Choose Translation

Switch translation for Psalms 117.

Reading Settings

Paragraph viewDisplay verses as flowing paragraphs instead of individual lines
Show verse numbersDisplay verse numbers inline
Red letterHighlight the words of Christ in red

Sign in to save your reading preferences across sessions.