Jeremiah 3
pcm
1God sey, “If man drive en wife and di woman go marry anoda man, di man go fit go marry di woman again? Dat kind tin go make di land dirty. But Israel pipol, una bi ashawo wey get many husband and naw, una won turn back kom meet mi.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.