Hosea 5
pcm
1“Una wey bi priest, make una listin! Israel pipol, make una listin well-well! Una wey kom from royal family, make una listin well-well too bikos I dey kom judge una. Una lead di pipol enter trap bikos all of una dey woship juju for Mizpa and for Mount Tabor.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.