1 Chronicles 5

pcm

1Reuben wey bi Jakob first pikin, na en shidren-shidren bi dis. But bikos e sleep with en papa wife, di papa kon give en senior pozishon to Josef. So for dia family history, dem nor rite Reuben as di first-born.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.