pcm
1So David sey, “Na dis place di Oga awa God Temple go dey. Na for here Israel pipol go for dey burn dia ofrin give God.”
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.