Nehemiah 8
pcm
1All of dem gada for Jerusalem for one hall wey dey di Wota Gate front. Dem kon tell Ezra wey sabi di law sey make e go bring di Law Book wey God give Israel thru Moses.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.