Micah 2
pcm
1E go bad for doz wey nor dey sleep for nite, bikos of di bad tins wey dem dey tink and plan to do. For early morning, dem go rush go do wetin dem plan, bikos dem get pawa to do am.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.