Jeremiah 48
pcm
1Dis na wetin God tok about Moab pipol: “Betta wahala dey kom meet Nebo pipol, bikos dem don distroy and seize Kiriataim town. Dem don skata en strong wall kon make di pipol dey shame.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.