Isaiah 50

pcm

1Dis na wetin God tok: “Una tink sey I drive my pipol komot like man wey drive en wife komot en house? Where di leta wey I take drive una mama? Una tink sey I sell una as slave like man wey sell en shidren? No! Una bi slave, bikos of una sins and dem karry una komot from una land, bikos of di bad-bad tins wey una do.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.