pcm
1Una wey dey stay for far-far land, make una listin to mi! Before dem born mi, God don koll mi. Wen I dey my mama belle, God don already know my name.
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.