Isaiah 33

pcm

1Pesin wey dey spoil pipol waka nor betta pass doz wey don die, bikos nobody spoil am. Di pesin wey dey deceive odas nor betta pass who don die, even doh nobody deceive am. Wen yu don spoil and deceive pipol finish, oda pipol go spoil and deceive yu too.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.