Isaiah 28
pcm
1Efraim pipol, una own don finish! Una glory dey fade like flower wey breeze blow trowey, bikos una leaders don drink well-well and even with all di perfume wey dem spray, dem still sleep for dirty, bikos di drink don katch dem well-well.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.