Hosea 9
pcm
1“Israel pipol, make una stop to celebrate una festival like doz wey nor know God. Una don turn from una God and nor dey faithful to am again. Una don sell unasef give juju like ashawo wey dey di land and una love wetin una tink sey love una.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.