Hosea 10
pcm
1Israel pipol bi like grape vine wey grape full. But di more dem dey prosper, di more dem dey build juju altars. Di more good-good tins dey happen for di town, di more dem dey make and woship juju.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.