Hosea 7
pcm
1“Wen ever I sey I won heal and make my pipol, Israel prosper again, dia wikedness and di bad-bad tins wey dem dey do, nor dey allow mi do am. Samaria pipol dey shit each oda and dey do bad tins. Dem dey break enter pipol house and dey tif waka for street.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.