Ecclesiastes 9
pcm
1So as I sidan dey tink dis tins make I for undastand dem, I kon si sey, na God dey kontrol evritin wey raitious and wise pipol dey do. Even doh wi like or hate anytin, nobody know wetin go happen for future.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.