2 Kings 5
pcm
1E get one man wey en name na Naaman and na-im bi Siria sojas oga. Siria king like and dey respet am well-well, bikos thru am, God don make Siria pipol win many war. Naaman sabi fight well-well, but e get one kind diziz for body.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.