2 Kings 20

pcm

1For dat time, King Hezekaya kon dey sick and e nearly die. Amos pikin, Profet Isaya go si am kon sey, “God sey make yu arrange evritin as dem suppose dey, bikos yu nor go well again. Make yu ready to die.”

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.