pcm
1King Abijah die and dem beri am for David Town. En pikin Asa kon take-ova as king. Wen Asa dey rule, di land get peace for ten years.
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.