1 Kings 17
pcm
1E get one profet, en name na Elijah and e kom from Tishbe for Gilead. E go tell King Ahab, “As long as di Oga wey bi Israel God (wey I dey serve) dey alive, dew or rain nor go fall for some years, unless I kommand sey, make rain fall.”
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.