1 Chronicles 29
pcm
1King David tell all di pipol, “Na Solomon my pikin God choose, but e still dey yong and e neva sabi many tins. Di work wey dem won do dey hard, bikos dis nor bi palis for man, but na temple for di Oga awa God.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.