1 Chronicles 28

pcm

1King David kommand and gada all di offisa for Jerusalem. So all di ofisas for di tribe wey dey do di kingdom work; di family leaders; doz wey dey look di propaty and di animals wey di king and en shidren get; all di ofisas for di palis; di sojas oga and all di men wey pipol dey respet kon gada for Jerusalem.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.