pcm
1Na Oga God give mi dis message against Hadrak and Damaskus town. Evribody dey look up to God make E bless dem, especially Israel pipol.
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.