Ruth 4

pcm

1Naw, Boaz kon go sidan for di village gate. Wen di relashon wey dey klose to Elimelek dey waka pass; di man wey e tell Rut about, Boaz kon tell am. “My friend, abeg kom sidan for here, bikos I wont tok with yu!” So, e kon sidan.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.