pcm
1Make una dey welkom God pipol. Even doh dia faith nor too strong, make una nor curse dem, bikos of wetin dem dey tink sey dey good or bad.
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.