pcm
1I tell mysef sey, “I go dey kareful for wetin I dey do and I nor go sin with wetin I dey tok. I go hold my tongue wen sinnas dey near mi.”
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.