Bible

Elevate

Your Sunday Morning Worship Service

Try RisenMedia.io Today!

Click Here

Psalms 134

:
Nigerian - pcm
1 All of una wey bi God savant and doz wey dey serve for God temple for nite, make una praiz God.
2 Make una raiz una hand for di temple kon praiz God!
3 Make God wey kreate heaven and eart bless una from Zion!