Mark 4

pcm

1Again, Jesus kon bigin tish pipol for di wotaside. Since pipol wey gada round am many, e enter boat dey tish di pipol as dem sidan for groun near di wota.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.