Bible
Designed
For Churches, Made for Worship
Try RisenMedia.io Today!
Click Here
Afrikaans
Albanian
Armenian
Belarusian
Bulgarian
Chinese (S)
Chinese (T)
Croatian
Czech
Danish
Dutch
English
Esperanto
Estonian
Farsi
Finnish
French
German
Greek
Hebrew
Hindi
Hungarian
Italian
Japanese
Korean
Latin
Latvian
Lithuanian
Macedonian
Nigerian
Norwegian
Polish
Portuguese
Romanian
Russian
Serbian
Spanish
Swedish
Tagalog
Ukrainian
Vietnamese
Zulu
pcm
Malachi 4
Genesis
Exodus
Leviticus
Numbers
Deuteronomy
Joshua
Judges
Ruth
1 Samuel
2 Samuel
1 Kings
2 Kings
1 Chronicles
2 Chronicles
Ezra
Nehemiah
Esther
Job
Psalms
Proverbs
Ecclesiastes
Song of Solomon
Isaiah
Jeremiah
Lamentations
Ezekiel
Daniel
Hosea
Joel
Amos
Obadiah
Jonah
Micah
Nahum
Habakkuk
Zephaniah
Haggai
Zechariah
Malachi
Matthew
Mark
Luke
John
Acts
Romans
1 Corinthians
2 Corinthians
Galatians
Ephesians
Philippians
Colossians
1 Thessalonians
2 Thessalonians
1 Timothy
2 Timothy
Titus
Philemon
Hebrews
James
1 Peter
2 Peter
1 John
2 John
3 John
Jude
Revelation
:
1
2
3
4
Nigerian - pcm
1
Oga
God
sey,
“True-true,
Judgement
day
dey
kom;
e
go
kom
like
strong
fire.
All
doz
sturbon
and
wiked
pipol
go
fall
and
dat
day
dem
go
burn
die.
Both
dia
rut
and
branches
go
burn
finish.
2
But
for
una
wey
dey
fear
my
name,
my
sun
wey
dey
give
life
go
shine
and
heal
una.
Una
go
dey
free
kon
dey
happy
like
melu
pikin
wey
dem
open
en
kage
make
e
for
go
play.
3
Den
for
di
day
wen
I
go
do
all
dis
tins,
una
go
mash
wiked
pipol
for
groun
and
dem
go
bi
like
ashes
under
una
leg.”
Dis
na
wetin
Oga
God
tok.
4
“Make
una
remember
to
obey
my
savant,
Moses
Law
and
all
di
kommandments
wey
I
gi-am
for
Mount
Sinai
sey
make
e
tell
Israel
pipol.
5
Make
una
si,
I
go
send
Profet
Elijah
kom
meet
una,
before
God
Judgement
Day
go
kom.
6
Wetin
e
go
prish,
go
make
papa
setol
with
dia
shidren
and
shidren
go
setol
with
dia
papa.
If
not,
I
go
kom
skata
and
distroy
di
land.”