John 13

pcm

1Before dem do di Passova Feast, Jesus know sey en time don rish wen e go komot for dis world go meet en Papa. Bikos e love di pipol wey dey di world, e kon show dem how en love for dem strong rish.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.