pcm
1E get one man wey dem dey koll Job, e dey stay for Uz land and e dey do wetin God wont. E dey serve God with klean belle and e nor dey do bad tins.
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.