pcm
1Wen Abram na ninty-nine years, God appear to am kon sey, “Na mi bi di Oga God wey get pawa. Follow mi waka and nor-tin go do yu.
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.