Ezra 2
pcm
1Dis na di pipol wey from Babilon go back to Jerusalem and Judah. And each of dem go back to en town. Dia family dey Babilon since King Nebukadnezzar take dem go der as prisonas.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.