Esther 8
pcm
1For dat same day, King Zazes give Kween Estha all di propaty wey Haman, Jew pipol enemy, get. Estha tell di king sey Mordekai rilate to am and from dat day go, Mordekai kon dey enter di palis as e like.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.