Deuteronomy 4
pcm
1Israel pipol, make una listin to di rules and law wey I won tish una naw. Make una obey dis law, so dat una go get betta life kon enter and stay di land wey awa grand-grand papa God promise sey E go give us.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.