Amos 6
pcm
1E go bad well-well for una wey dey enjoy life for Zion and una wey feel sey una dey save for Samaria. Una tink sey na una strong pass, bikos Israel pipol dey respet and koll una to kom help dem.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.