Acts 6

pcm

1As time dey go, wen di disciples don plenty, di Jew pipol wey dey tok with Greek language kon dey kworel with di oda kountry-men wey dey tok Hibru. Dem kon dey komplain sey, “Wen dem dey share food, di Hibru men dey sofa wimen wey dia husband don die.”

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.