Acts 24
pcm
1Wen five days don pass, Ananias, wey bi di High Priest, kom with some eldas and one lawyer wey dem dey koll Tertullus and dem read wetin dem sey Paul do, give di govnor.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.