pcm
1Filistia pipol gada dia sojas to go fight. Dem gada for Soko wey dey Judah. Dia kamp dey for Efes-Dammim wey dey between Sokoh and Azeka.
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.