1 Samuel 10

pcm

1Den Samuel take one kontaina wey get olive oil kon pour am for Saul head. Samuel kiss am kon sey, “God don choose yu make yu lead en pipol, Israel! Yu go rule and diliver dem from dia enemies wey dey round dem. Dis go bi di sign sey God don choose yu as leader ova en propaty.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.