1 John 4
pcm
1My friends, make una nor bilive evribody wey sey na God Spirit dey tok thru am. Una must test am to know weda na God Spirit e really get. Bikos many fake profets dey for dis world.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.