1 Corinthians 8
pcm
1For di leta wey una rite, una ask mi about juju food. And all of us know sometin koncerning dis matter. But if wetin wi know, dey make us dey proud, den bikos of love, wi suppose help one anoda.
Sign in to keep reading
Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.