1 Corinthians 3

pcm

1My brodas and sistas, wen I dey with una before, una dey bihave like pipol for dis world. Na dis make mi nor fit tok to una as pipol wey get God Spirit. Dat time, una faith for Christ bi like small pikin own.

Sign in to keep reading

Create a free account to read this chapter and the rest of Scripture on BibleTools.io.